INTRO
Eh nah eh nah ah
Jay smith pon another one
CHORUS
All of dey guys wey dey form like say
the sabi
All of dey ladies wey dey bleach like say
the sabi
All of dey poeple wey dey DAB like say
the sabi
Eh na Eh na ah
VERSE 1
Beyonce be social prefect back in my high school
Jay-Z been dey beg say make i take hin verse 2
CNN dey beg me, make i cum dey cast news
Even Kanye west dey follow me on twiter too
Busta dey rap buh i'm also on my lain too
But i dey pray i dont stop until it is pass 2
To all dis ladies wey dey form Queen Elizabeth
U dey Cat-Walk we go soon take u to dey VET
U keep saying mummy's prayer is not working for u
How can it work when changing ur name is so perfect to do
When its not that Gospel like aunty Sinach,
Nkiruka Nnaji turns to Nicki-Minaj
CHORUS
All of dey guys wey dey form like say
the sabi
All of dey ladies wey dey bleach like say
the sabi
All of dey poeple wey dey DAB like say
the sabi
Eh na Eh na ah
VERSE 2
What language do you speak, you say your speaking German
Show me your badge of your skull, your showing me Paris-Saint-German
Ahhn Ahhn all this ladies are so truth in Lie
Try to be saying the truth nah, your not goina die
Make i tell you abeg no be do or die
So make you no cum keep your face like spirit wife
Spirit wife i've seen it in my dream, i've killed it twice
Even before you think of harming me, think it twice.
[BRIDGE]
All this white boys that are forming
And the black girls that are bleaching
ehn,,, this 1 is for you oh
You'll be cat-walking with ur K-leg and ur bow-leg
And your forming like you are linda Ikeji
Hah better change ooh
Too much sabiness dey bring over sabi sabi...
CHORUS
All of dey guys wey dey form like say
the sabi
All of dey ladies wey dey bleach like say
the sabi
All of dey poeple wey dey DAB like say
the sabi
Eh na Eh na ah
All of dey guys wey dey form like say
Dem never no us dem dey act like say
Black girls still dey bleach like say
All of dey guys wey dey form like say
Dem never no us dem dey do like say
Wahala dey, dem dey do like say
Dem dey do like say eh--eh
OUTRO
Jay smith
Iyah
Ah ghat mah mhan martino in the building
Oosshheeyy
You Sabi...!!!
No comments:
Post a Comment